My people, dis no be the kind FOOD wey you go chop and begin go office, unless you want make "Oga at the Top" sack you oh !! Na mixture of wild shrimp, chicken wey e don roast well well, con slice tomatoes put, stew, and join beta bread whack-am.
Yes oh !! Dat kan Food na "plan to chop" food. You go plan how to arrange yoursef and wen you go fit chop am well well oh !! Infact you no go let your Landlord smell am or else your rent go increase kia- kia.
Na true oo, me i no go try this one cos i dey see this food as better sack letter and that one no go help at all.
ReplyDeleteYes oh !! Dat kan Food na "plan to chop" food. You go plan how to arrange yoursef and wen you go fit chop am well well oh !! Infact you no go let your Landlord smell am or else your rent go increase kia- kia.
ReplyDelete